Friday 18 September 2015

Make Una See How Our Beautifully Made Omotala's Daughter Hit Millions With Knorr

For sometime now,this our beautiful Nollywood Mama dey always go around wit her gorgeous daughter.

This her beautiful daughter Meraiah wey just graduate from secondary school don become Knorr Ambassador with her mama as them dey share the same kitchen fo the new Knorr seasoning advert

Omotola talk say Knorr pay her daughter 2.4million naira as Knorr Ambassador and the pert wey she play inside the Unilever Knorr cube advert.

Oh! dis one na better thing o! I wish una goodluck.

No comments:

Post a Comment