Thursday 17 September 2015

Concerning Oga Buhari Visit,Cross-River State Government Don Reply Federal Ministry Of Environment

The President don follow shift to the letter wey the Ministry of Environment Nana Fatima Mede write to am.

 Report talk say Oga Presido don arrange to visit Cross-River before him come change him mind because of the letter wey the permanent secretary,ministry of environment write to am.

Oga Presido suppose do opening floor for the construction of 260km super high way.The letter wey dem write talk say ,the new road go pass through Cross-River National park and also the Environmental Inpact Assessment (EIA) never dey ready.

No comments:

Post a Comment