Fire dey for mountain and no body dey run.Report don show say fight dey for President Buhari Cabinet.Close informant to the President talk say serious fight dey between one elected member of Buhari cabinet and one unofficial member.
The informant talk say dis serious fight dey happen between the Vice president Yemi Osibanjo and one unofficial in the person of Governor Nasir El-Rufai of Kaduna State.The reason for this fight na when the governor insult the vice presido inside the meeting wey dem hold for Presidential Villa,Aso Rock.
Problem dey ooo! No be me talk na wetin dey happen I talk ooo!
No comments:
Post a Comment