Wednesday 16 September 2015

Tana Adelana Dey Celebrate 8th Year Marriage Ceremony

This our Beautifully made Actreess Christiana Nkem wey people know as Tana Adelana,dey happy for God'sgrace upon Her and Her entire family.This our model and producer bin don tell Sun Newspaper one certain time say she bin marry when she dey very young.See wetin she talk

    "I was very young when I got married,I never had the right formular for marrying the right man but I married Femi Adelana because He loved me unconditionally"

Oh!Love dey sweet wen u meet the right person.

No comments:

Post a Comment