This fire explosion happen yesterday for Port harcourt the capital of Rivers state and four people don die.
Accordin to wetin reporters talk the thing wey cause the fire explosion na gas cylinder wey dem use for welding explode around 5pm for one workshop wey dey near ABC bus park.
Baba God abeg save your children o! make bad thing no reach us because this people wey don die now from this explosion their families go don they cry now and some of dem fit be bread winner of their family,na him dis bad thing come happen to them,Shai! May their soul rest in Perfect peace.
No comments:
Post a Comment