Friday 18 September 2015

Festac Bridal Beauty Expo 2015 Don come Again o! Wetin You Go Expect From Dis Year's Event

This Obonge event wan showcase their wears and services to customer all over Festac town and her environment.

This Obonge Bridal show wey wan happen for Festac na Wedding wey go feature some of the best vendor in Bridal,Event and Beauty industry.

This show wey happen for Festac na one day show wey go happen on the25th of October 2015 from 1:00pm-7:00pm for Elcee Event center 4th/7th Avenue Junction Festac town

The event go feature;
.
- Bridal runaway fashion show
- Exhibition stand with some of the best vendor in the Bridal and Beauty Industry
- Free Doltyourself Workshop and live Demonstration from some of Naija best skincare therapist and make up artiste

PLenty Plenty goodies dey,make u no miss out o!

No comments:

Post a Comment