Saturday 19 September 2015

Our Naija Bishops Don Talk No To Same Sex Marriage,Dem say Na Abomination

Our Catholic Bishops wey they for Naija done show their hatred and condemnation towards same sex marriage,them come advice our presido say may him no give attention to the pressures wey dey come from external government and agencies make them legalize the same sex marriage.

also them come encourage Our fedreal government for steps wey him dey take to remove corruption and terrorism for Naija.

The Catholic Bishops Conferences Of Nigeria(CBCN) don condemn all forms of homosexuality,dem say na sinful act and nature oppose am.

God no go allow make this abomination happen for our Country Naija o! Tufiakwa! Our Bishop una talk well!


No comments:

Post a Comment