This our Naija comedian done reach to the top her game,as the person wey interview this our funny baby voice comedian babe reach her office wey dey for Ogba Lagos,him come dey wonder wetin e go be like to interview this our comedian.As him reach in front of her office him come dey happy say him go chat with dis Comedian.
As him come enter Tatfo office,Tatafo come dey remember how she meet and marry her husband man five years ago.see wetin she talk
"I meet my meet my husband through my boss where i dey work before,him be friend to my boss and him come see as person wey dey play wella,I come see as person wey dey sting"
According to Tatafo she say the reason why she call the man stingy be say,each time wey him come to the office him no dey buy anything for her and her co-workers unlike her boss and other friends wey dey give her somthing.
Hahahahahahahah! This my Tatafo no go kill me with laugh,I like u jare as u take talk your mind because most people be like dat.Abeg i no talk wheather na man or woman o,I just talk people o! lolz!
No comments:
Post a Comment