Tuesday 15 September 2015

Make Una watch "I GO BLOW" Episode 1,Lolo 1 of Wazobia FM follow act the film.

The film dey talk about how one musician wey dem dey call Xtra large dey struggle to make am to the top.Every musician wey don make am today get story to tell whether good or bad and how dem take struggle make people notice dem.Other people like MTV Shuga actor Emmanuel Ikubese,Judith Audu,Shawn Faqua,Kelvin Abbide(aka Tuale)of Wazobia FM,Ife Salako (aka Ifektive)of 102.7 Naija FM and Paul Alumona.Make una go get una copy ooo!

No comments:

Post a Comment