This terror group dey use their monie and enjoyment life dey to attract peop[le to their group.
Hmmmm! na Baba God go help us because this kind thing no good at all,Abeg make our Oga dem provide work and other thngs to keep the young youth busy wit their time so dat dem no go pay attention to bad people and u wey be youth if u see bad go shuk ur head inside na u go blame yourself o! Amebo Queen don talk her own o!
No comments:
Post a Comment