Thursday 17 September 2015

Baba OBJ The former Presido of Naija and Baba Tinubu the former Governor of Lagos State Dey Quarrel over President Buhari's Ministers

Una don hear say problem dey? D problem wey dey be say d first two people wey cause this wahala between this two politicians na the former Commissioner for finance and a nominee of Baba Tinubu into the cabinet,Wale Edun
 New telegraph report say Edun wey baba Tinubu don choose for Buhari as a Minister of Finance,say dem don pack the man one side even when the security service don screen am.
 Dem say Edun suppose replace one former Lagos Commissioner for Budget and Economic Planning,Yemi Cardoso,as a Lagos representative in the cabinet.
   Hmmmm!Dis kind thing tire me o wey dey make our politicians dey quarrel,I no know wetin I go talk for this mata before dem say Amebo Queen don dey mis yarn,I rest my case.

No comments:

Post a Comment