Friday, 2 October 2015

Accusation Against Alison Madueke


The former minister of petroleum,Alison Madueke don comot for Naija since president Buhari enter power.During that time wey she be minister,many Naija people they complain of the too corruption wey she dey do.

Na during her tenure many oil marketers thief trillions of naira from subsidy money.She stay for her position even after when the house of representative investigate the accusation against her.Even independent audit company like KPMG and price water house coopers,confirm say billions of dollars of oil money dey miss the most popular one na 20billion dollars wey miss in 2014,including the corruption wey dey when she be minister of transport.

Hmmmmmm!

No comments:

Post a Comment