Monday 21 September 2015

Naija Actress,Rukky Sanda Don Blast One of Her Fan Make Him Go Wash Out dirty Ass Hoe

This actress wey premiere one of movie tittled "Dark" for Silverbird galleria wey dey for Victoria Island over the weekend don blast one of her fan wey give her bad comment because of her exposed dress for social media.

The fan name na Okuyiga Oluwayemisi Semiu,him blast the actress for exposing her body,see wetin him talk"red see through dress".

So when the actress see the message she delete am,so she come reply say when a lame ugly ass wash out dirty ass hoe like this,him go get some nonsense things to say about your picture.
    "#mood....when a lame ugly ass perverted wash dirty ass hoe like ds,Got some dumb bum shit to say about ur pics***"

Hmmmmm! wahala dey o! Abeg make una no fight o! i cant fit shout.

No comments:

Post a Comment