Thursday 17 September 2015

Genevieve Pinkball Foundation Don Dey Ready To Hold their Run/Walk/Cccle For Breast Cancer awareness in October

This Genevieve Pinkball Foundation [GPF] dey proud to announce the second annual Run/Walk/Cycle for breast cancer.wey go take place on the 24th of October 2015 for Divine Mercy Playground,Admiralty way,Lekki Phase 1 by 7am.
  This our beautiful actress don try wella to do this kind thing for those who get breast cancer and them no fit to pay for the treatment.Aunty Genny Baba God go bless u well well for this good thing wey u don start for our Naija women,amen.

No comments:

Post a Comment