Saturday 19 September 2015

Desmond Elliot Talk Say Dem No Pay Him 10million naira To Expose Fashola

Nollywood actor and politician don talk say him no dey with any gang wey want to gang up against the ex-governor of lagos state,Babatunde Raji Fashola's administration.

Desmond wey dey among the 7 member committee selected to talk against the politician don go twitter yesterday to correct him fans wey query am.

No comments:

Post a Comment